[Lyrics] Tekno – Better (Hope For Africa) - Khorgist.com

Breaking

Post Top Ad

Advertise Here

Post Top Ad

STAY SAFE




Monday 11 November 2019

[Lyrics] Tekno – Better (Hope For Africa)



Tekno – Better (Hope For Africa)
[b][Intro][/b] Shey una no send epesin Say na me send e pesin
[b][Pre-Chorus/Chorus][/b] Dey go do like dem no see say food e no dey oo… Dey go do like dem no see say road e no good ooo.. (Just tell me why) Dey go do like dem no see say people dey suffer.. This e nah yawa oo
And i pray one day.. make e better pass like this Say make e better pass like this ooo Say make e better pass like this oo oo
And i pray one day.. make e better pass like this Say make e better pass like this ooo Say make e better pass like this oo oo
Money go yapa (money go yapa ooo) Light go dey (light go dey) Plenty fuel like lager oo (like lager oo) Because time e no dey ooo (time e no dey)
Isi ewu for sallah (Isi ewu) Raba ti de (Raba ti de) Naira equal to Dollar Because time e no dey (time e no dey ehh eh)
We dey pray for prosperity.. (we dey pray o God) For national security… (we dey pray o) Make we no see calamity…(we dey pray o God) Something like jagbajanti…(we dey pray o)
[b][Verse][/b] See i no want to suffer I no want my people to suffer.. Me i want my people to jaiye ooo… Me i want my people to jaiye ori mi oo…
Quality education Hospital for Operation So we no need to fly abroad Everytime wey body dey hot
[b][Pre-Chorus/Chorus][/b] Dey go do like dem no see say food e no dey oo… Dey go do like dem no see say road e no good ooo.. (road e no good) Dey go do like dem no see say people na corner oo.. (No light) Things ma ya pa oo
But i pray one day.. make e better pass like this Say make e better pass like this ooo Say make e better pass like this oo oo
And i pray one day.. make e better pass like this Say make e better pass like this ooo (Better pass) Say make e better pass like this oo oo
Money go yapa (money go yapa ooo) Light e go dey (light go dey) Plenty fuel like lager (like lager oo) Because time e no dey (time e no dey ooo)
Isi ewu for sallah (Isi ewu) Raba ti de (Raba ti de) Naira equal to Dollar Because time e no dey (time e no dey eheh eh)
We dey pray for prosperity.. (we dey pray o God) For national security… (we dey pray o) Make we no see calamity…(we dey pray o God) Something like jagbajanti…(we dey pray o)
[b][Outro][/b] Ja ka bo le oo Je ka lo ile ooo Se ka ro leoo Ma lo lo le wa Je ma ko le wa Je ma so te Shey fa sho le wa Shey ma wo le oo
[b]The End!!![/b]

No comments:

Read Comment Policy ▼
PLEASE NOTE:
We have Zero Tolerance to Spam. Chessy Comments and Comments with Links will be deleted immediately upon our review.

Post a Comment

Post Top Ad




Do you ever witness news or have a story that should be featured on Khorgist ?
Submit your stories, pictures and videos to us now via WhatsApp: +2347064258615, Social Media @khorgist_com: Email: Khorgist@gmail.com More information here.