Zinoleesky popo lyrics - Khorgist.com

Breaking

Post Top Ad

Advertise Here

Post Top Ad

STAY SAFE




Saturday 23 November 2019

Zinoleesky popo lyrics



Image result for Zinoleesky popo lyrics
POPO
Zinoleesky
O na-na-na
ye
Hu ro hu ro
Ha ha
Call me zinoleesky
Oye e e
è iye e e
Me as gaht a longway to go
And i go reach plenty place shey you know
50 song am still counting
Just one song another person blow ye
This kind life na grace o
And i go pour plenty shayo for face o o
Then b dey say make i lay low
But to ba je to rin how much u want my mail o
Shey be na that same boy wey dem b no wan see for
hood, na me ponle but shugbon won le ba rara won le mu .
Shey be na that same boy wey dem b no wan see for
hood, na me ponle but shugbon won le ba rara won le mu
Somebody po-po
Somebody call on the po-po
Ye-ye
Somebody po-po
Move ur body and dance like po-po
o o o
Somebody po-po
Somebody call on the po-po
Ye-ye
Somebody po-po
Move ur body and dance like po-po
Won fe mo oun ton be lo kan mi
Won fe mo colour mi
Won fe mo bi mo shey se
Ti mo fin gba raba ni
Kole ye won
Oti ye ka ti le wan-an
We over look their mistake we forgive and give thanks .
Shey be na that same boy wey dem b no wan see for
hood, na me ponle but shugbon won le ba rara won le mu .
Shey be na that same boy wey dem b no wan see for
hood, na me ponle but shugbon won le ba rara won le mu
Somebody po-po
Somebody call on the po-po
Ye-ye
Somebody po-po
Move ur body and dance like po-po
o o o
Somebody po-po
Somebody call on the po-po
Ye-ye
Somebody po-po

No comments:

Read Comment Policy ▼
PLEASE NOTE:
We have Zero Tolerance to Spam. Chessy Comments and Comments with Links will be deleted immediately upon our review.

Post a Comment

Post Top Ad




Do you ever witness news or have a story that should be featured on Khorgist ?
Submit your stories, pictures and videos to us now via WhatsApp: +2347064258615, Social Media @khorgist_com: Email: Khorgist@gmail.com More information here.