King Lyrics Fireboy - Khorgist.com

Breaking

Post Top Ad

Advertise Here

Post Top Ad

STAY SAFE




Wednesday 4 December 2019

King Lyrics Fireboy



Image result for king lyrics fireboy



king
Fireboy DML
Badman just dey live life on ihn own
Badman just dey roll as ihn dey go
Badman no get beef with anybody
Badman dey do ih thing on a low
Badman dey really try gan
Badman na cobra, man na python
Write one song record all night long
after he's done still dey write songs
So wetin com be this one?
Who dey follow you do competition?
My followers no be 1 million, but my fanbase strong gidi gan.
This life na turn by turn, see as all of us dey blow one by one
See badman no get beef with anybody.
Badman no get time gan.
Badman just want to sinnnnng.
(Sing sing siinnng)
OXLADE
Badman just wanto sing to the crowd
Badman wanna make mama proud
Badman no get beef with anybody
Badman dey do ihn thing on a low
Badman wey no get nothing to lose
Call me the G.O.A.T, na you be maalu
I'm about to bloow up o like a balloon, so wetin cause this hula balu.
So wetin come be this one o
Who dey follow you do competition
My followers no be 1million, but my fanbase strong gidi gan
This life na turn by turn o
All of my bois deh blow one by one
Badman no get beef with anybody o.
Badman no get time gan.
I just want to sinnnng
(Sing siinngg siinnnggg)
I just want to sing oh yeah
Mo fe korin gan.

No comments:

Read Comment Policy ▼
PLEASE NOTE:
We have Zero Tolerance to Spam. Chessy Comments and Comments with Links will be deleted immediately upon our review.

Post a Comment

Post Top Ad




Do you ever witness news or have a story that should be featured on Khorgist ?
Submit your stories, pictures and videos to us now via WhatsApp: +2347064258615, Social Media @khorgist_com: Email: Khorgist@gmail.com More information here.