[Lyrics] Peruzzi – Lagbaja - Khorgist.com

Breaking

Post Top Ad

Advertise Here

Post Top Ad

STAY SAFE




Tuesday 11 August 2020

[Lyrics] Peruzzi – Lagbaja

 

LYRICS

[Intro]

Yea Hello..

Hello…

I know you can hear me, Hello

Vvv Vstix


Call lagbaja

(Talk hellooo, hellooo,

I know you can hear me, talk to me Helloo

Helloo, Talk nau!)

La Gba Ja

(Ogini ne me nkpo tu a)


Ayi, Call lagbaja

Say the matter e don turn kasala

Abi you go call Fashola

As road block don block ashana o

Na the matter we dey solve

But e no gree solve

Ask her wetin dey sup

(Talk Nau)

E no fit talk


Nwane this abili

Disability ooh

Wey you they give me

Wey you they give me so

Dey make you feeling

Like say you killy show

You want to finish, want to finish me o

(Ewo nu)


But e no fit work

See Oil dey my head

The head too strong


We go gas call lagbaja

Say the matter don turn kasala

Abi make you call Fashola

As road block don block ashana

Na the matter we dey solve since

E no gree solve since

Ask her wetin dey sup

(Talk o)

E no fit talk


You can’t stop my shine

You can’t spoil my beat

You can’t catch my drip

No need to try

But try if you please

No get as e be aih

I never did it oh

No no no, No

I never did it o (I never did it o)


Tell them make them call Lagbaja

Say the matter e don turn kasala

Abi make them call Fashola

As roadblock don block ashana o

Na the matter we dey solve since

E no gree solve

Ask her wetin dey sup

(wetin dey)

E no fit talk


Ayi! Call lagbaja

Yea Hello

Hello

I know you can hear me, Hello


Swaps Swaps


Talk Hello Hello

I know you can hear me, talk to me Hello

Hello talk nau


The End!!!

No comments:

Read Comment Policy ▼
PLEASE NOTE:
We have Zero Tolerance to Spam. Chessy Comments and Comments with Links will be deleted immediately upon our review.

Post a Comment

Post Top Ad




Do you ever witness news or have a story that should be featured on Khorgist ?
Submit your stories, pictures and videos to us now via WhatsApp: +2347064258615, Social Media @khorgist_com: Email: Khorgist@gmail.com More information here.