Terri – “Money Lyrics” feat. Bella Shmurda x MohBad - Khorgist.com

Breaking

Post Top Ad

Advertise Here

Post Top Ad

STAY SAFE




Saturday 29 May 2021

Terri – “Money Lyrics” feat. Bella Shmurda x MohBad

 




Money Lyrics

Verse 1 – Terri
More money, more money, anything wey better pass money na more money, more money
(Yeah)
Na the remedy, Remedy, too many nonsense na yamayama, Them go laugh say na comedy
(Sweet Life Oh)

Spoil your girl, spoil your girl, buy am weavon, buy am Channel
If not dem go help you, nobody go tell you
(Hmmm)

Chorus
I know I’m a sinner man, (sinner)
But I no envy bother man, (Brother)
I just wan turn to bigger man (bigger)
I do not do this for the gram (oh ah)

I know I’m a sinner man, (sinner)
But I no envy bother man, (Brother)
I just wan turn to bigger man (bigger)
I do not do this for the gram (oh ah)

Verse 2 – Bella Shmurda
Bella wan go, Soldier come Ayaa
Barrack ti de Soldier go Ayaa
Shebi na money you dey chase,
If I get money I go Gbes
(Ahhaaa)

More money, more money,
When we enter the place them dey know we the baddest
More money, more money,
Omotena come through with Biliki and Agnes

Sho-le, Baby Sho-le (Ayaa)
More melodies, Baby Sho-le (Ayaa)
Wassup, Baby wassup
Small money girl you burst up

Sho-le, Baby Sho-le (Ayaa)
More melodies, Baby Sho-le (Ayaa)
Wassup, Baby wassup
Small money girl you burst up

Chorus
I know I’m a sinner man, (sinner)
But I no envy bother man, (Brother)
I just wan turn to bigger man (bigger)
I do not do this for the gram (oh ah)

Verse 3 – Mohbad
Me i want more money,
Owo to ma po le ti,
Owo tan fi gb’esu le ti,
Owo ti o si ninu aza

Ti mo ti gbowo B,
Gbowo T,
Mo tun gbowo C,
Mo fi’yoku le fun Receipt, Imole

More money, more money, (more money)
Gbe lo party, ma na owo be E money (ma na owo be E money)

More money, more money,
Olowo la mo pon pe ni somebody (somebody, somebody)

Mo sare bi tyre, (Mo sare bi tyre)
Awon kan sope ma tire, (Awon kan sope ma tire)
Won fe pa’na mi bi NEPA, (Won fe pa’na mi bi NEPA)
Imole ni seh ko shey pa

Chorus
I know I’m a sinner man, (sinner)
But I no envy bother man, (Brother)
I just wan turn to bigger man (bigger)
I do not do this for the gram (oh ah)

I know I’m a sinner man, (sinner)
But I no envy bother man, (Brother)
I just wan turn to bigger man (bigger)
I do not do this for the gram (oh ah)…

No comments:

Read Comment Policy ▼
PLEASE NOTE:
We have Zero Tolerance to Spam. Chessy Comments and Comments with Links will be deleted immediately upon our review.

Post a Comment

Post Top Ad




Do you ever witness news or have a story that should be featured on Khorgist ?
Submit your stories, pictures and videos to us now via WhatsApp: +2347064258615, Social Media @khorgist_com: Email: Khorgist@gmail.com More information here.