Omah Lay – “Free My Mind LYRICS” - Khorgist.com

Post Top Ad

Advertise Here

Post Top Ad

Monday, 15 November 2021

Omah Lay – “Free My Mind LYRICS”

SAVE+LIFE+CORONA+VIRUS+KHORGIST




 

.com/img/a/

Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind e oo
Free my mind with Shayo oooo
I get a girl for America
She no dey ever ever let me down
I get another one for Senegal
She no dey ever ever give me nack
I get another one for Unilag
That one behaves like a hoodlum
I get another one for Uniport
See me see trouble kill a boy
Now we don bust o

Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind e oo
Free my mind with Shayo oooo

Mmm my melody e sweet pass mmmm
Mmm my energy I fire pass motor
If shawty no go give me, I go go nack Okpo
Shule boy e be the boss don shule boy
Cuz e don bust ooo

Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind e ooo
Free my mind with Shayo, oooo
Olosho wey no fine
Dem dey too like clout eeeyo
People wey no get talent oyo
Dem dey too sharp mouth
So I free my mind with Shayo no
I free my mind with Shayo ooo

Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind e ooo
Free my mind with Shayo ooo


www.khorgist

No comments:

Read Comment Policy ▼
PLEASE NOTE:
We have Zero Tolerance to Spam. Chessy Comments and Comments with Links will be deleted immediately upon our review.

Post a Comment

Post Top Ad